

I dey feel like sey if you no dey my life, jolly no go role. My morning na your matter dey spend am with me. The thing don turn my nature and I dey enjoy am like that.ĩ. Night and day be like one for my eye as be sey na your matter dey always dey my heart. I dey feel like Obasanjo bcos you love me I dey feel like Dangote becos you kiss me my heart dey boil like water bcos you hug me.Ĩ. How I fit take explain this my love for you? Since when I know you, everything wey dey dabaru dan set I come dey wonder sey where this your love come from.ħ. He be like sey this world na chocolate land bcos me no dey feel pain bcos I get you.Ħ. The kind of love wey I get for you na only angels go fit measure am. I know sey with you for my life, everything go better your face gan na melody wey dey give me rest of mind anytime I sight you.ĥ. Success no be only by the money wey you get but the kine woman wey dey make your heart dey jolly everyday like jollof rice.Ĥ.

My love for you no get mate, your appearance for my life God know sey na blessing you be for my life.ģ. Your matter dey give me shimgbaka and I dey sure sey na you go kill me with love.Ģ. My way no fit pure until I see your face wey dey shine like moon. We have written this article in the Nigerian Pidgin Language, it may be hilarious to you.ġ. It shows the sign that very soon will be accepted by many people in the world. The Language is gaining advancement almost everyday. It is not an official language but mostly accepted by Nigerians especially during jokes in nights of a thousand laughs. I love you in Nigerian Pidgin language: Nigerian Language means pidgin English here.
